Username: lagosnoir
Gender: Male
State/Country: Nigeria/Lagos states
Skills: Making beats, writer, art dealer
Anytime person wake up na morning. I can't believe I didn't know about this forum until a few weeks ago, considering my crypto (amateur) experience. Anyway na way, if you want to chill out, consider checking out my channel @lagosnoir on Youtube .
Una good evening ohh. My name na
Good_Doctor
I'm from Edo State, Nigeria
I be person wey like investment and I get teaching skills like sharp ones ... I also be lover of crypto and Omo I knew Bitcoin when it was around 15k na that time I start to dey patronize am ... currently I be investment for one system like that and e dey go well
I wan appreciate all of una here and I wan plead make una show us more love as Nigerians oh , "wa lahor wo wo"
Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge
Una well done ohh
Welcome to our local board and we use two hand embrace Una. Make una take time go round the forum because different boards dey here,this go enable you find the right board wey you fit blend with tori we den dey yarn for there so that you self go follow contribute. Also dey aware say forum get rules and regulation,make sure say you read them and keep to am avoid yawa. Man Una take Una time dey learn instead of to dey rush dey post but if you see topic wey you understand,you too fit chuk mouth put.
*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
E surprise me say you don dey the forum for a while before you locate us for here. No mind me just kidding,it is nice to see that you could trace your own family them for here and we appreciate am. I see say you don understand how things dey work for here,I wish you the best on your journey .