<<  >> (p.285)
    Author Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.  (Read 1534642 times)
    This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (41 posts by 1+ user deleted.)
    Gooner0
    Member
    **
    Offline Offline

    Activity: 169
    Merit: 13


    View Profile
    August 01, 2024, 02:16:28 PM
     #5681

    Hello everyone!
    My dear country people Dem, I dey so glad say a thread like this dey wey I fit introduce myself and most of all I dey happy say  a local forum like this one dey we I go fit they vanur with my own very country people Dem.

    Username: Gooner0
    Country: Nigeria
    State of origin: imo, Nigeria
    State of residence: Abuja fct.
    Gender : male
    I dey glad say I dun see forum we go talk about cryptocurrency.
    Thank you all!
Page 284
Viewing Page: 285