Dem say small pots get ears
Meaning: Don't forget that children can hear what you're saying and probably repeat all the embarrassing parts to their friends.
If you dey look for fly wey dey your food e mean say you dom belleful.
Meaning: If you have the energy to complain about silly things, it means you don't have real problems.
This first two eh, the thing enta me o. Xpecially d frist 1, d thing enta me wella nd I concur say eh, na so e be 4 life. Wth all dis small ear way do not tea eye dis days.
Oya na, make una for collet dis one carry join hold una side.
Proverb: our pple dey talk say, if u follow how snake long rch, u fit cut tree finish 4 forest.Meaning: if persn follow hw situation be or d way somtin dey worry u reach, you fit put hand 4 watin u no go like later. Mak I cut am short, hunger ft mak u thief.
Dat na to say, mak u no carry situation, follow up matter!