Proverb: Face of goat wey dey frown no go fit stop em owner wey wan carry am go market.
Meaning: No matter how you think a person is not able to do something because of a disability you will be shocked with their victory some day.
Bros, dis ur interpretation get small k-leg oh.
Dem nor dey take morning know bad market.Meaning: You don't dismiss a thing by rushing into conclusion based on first incident.
I also get one obonge African proverbs we I won add here, although many of us fit also done know am since but make I just talk am sha.
Restless feet fit waka enter inside snake pit This one means say person wey no get any better things wey em dey use em life dey do fit carry em leg waka enter where bad things them plenty.
My advice for this talk be say make we find better things out our hand so that we no go enter trouble, them also talk am say
an idle man nah devil's workshop, . As this country dey badh everyday make person also do meaningful things wey go provide money for ram.
Nah only person wey no get jobs dey talk watin em next neighbor do wey no dey good.