3. Pu--y dey sweet oh, but signature campaign sweet pass
Meaning: Women is sweet but money is sweeter.
Guy this your own quote na wa oo. Definitely na your own personal quote no be African quote

. E just be like the kind of quote wey the late Zimbabwe president, Robert Mugabe dey give.
Anyway, make I drop my own quote, hope say dem never splash am here already...
Stealing the village drum is easy but finding a place to beat it peacefully is the problem.
Meaning: Stealing the people's mandates is easy, but governing peacefully with the consequences of your actions thereafter is the problem. I think this na quote wey dey online, I use Google check the meaning com see say e relate to the past election wey de matter still dey court.
But apart from that meaning, me I for still say e mean say anything wey belong to the village, you no fit thief am and still use am for the same village make men no catch you.