<<  >> (p.164)
    Author Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.  (Read 1534714 times)
    This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (41 posts by 1+ user deleted.)
    uchegod-21
    Hero Member
    *****
    Offline Offline

    Activity: 1442
    Merit: 693


    BTC, a coin of today and tomorrow.


    View Profile
    June 12, 2022, 05:31:39 PM
     #3261

    Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
    Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass?
    Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit.

    Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes?
    Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves.
    My brother uchegod-21, I wish say I  get holy water I for pour you for dis good question wey you ask@Agbe, how person go just dey call our papa and mama names for something wey em know say na big lie? For every wia for naija I never hear for news or see for eyes wia mama or papa dey go hustle or carry guns dey hijack wetin oyibo dey call electoral materials wey we know as ballot box, na youth dem dey kill themselves just to go hijack materials to make sure say bad people win elections. I no wam carry dis matter for head but if anybody dey campaign for Peter Obi and you wam make em win, na time for you to bring all the youth dem for naija together give dem good orientation. If we do the election by who go bring out money pass Tinubu and Atiku go come out first and second but if the youth say no to bribery and corruption, na dia you go confirm say na we the youth get the deciding power to put anybody for power.
    Correct my brother!

    The power dey for youths hand and na dem go fit deliver Obi. Meanwhile hunger no too dey wire youths again because of crypto, street and other kind of hustles dem wey don surface. So many youths no go too put eyes gor their yamayama money. But another thing na be say, some youths no go too dey concerned for the matta. Dem go just go vote Obi but dem no go worry whether dem hijack ballot box or not. That one na another weakness. But if youths go full ground for election dey, carry their phones go live during voting, the fight go severe the more ahswear.

    Mr.right85, my brother na turn by turn dem dey doam if you no know and this time na Jagaban turn. Na because say him talk am out with him mouth?

    Oya make I shock you na:
    2014 during the first APC primary election, both Buhari, Jagaban and Atiku dey APC. Buhari and Atiku drag the primary election, Jagaban buy all the North votes put for Buhari back and the agreement was after Buhari na Jagaban. So, Atiku see say him no fit wait for 16yrs, na wetin comot him for APC.
    This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.

    ▄▄█████████████████▄▄
    ▄█████████████████████▄
    ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

    ██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
    █████░░░████████░░█████
    ████▌░▄░░█████▀░░██████
    ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
    ███░░▌██░░▄░░▄█████████
    ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
    ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
    ██████████████▄▄░░░▄███
    ▀█████████████████████▀
    ▀▀█████████████████▀▀
    ..Rainbet.com..
    CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
    |
    █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
    ███████████████████
    ███████████████████
    ███████████████████
    █████▀█▀▀▄▄▄▀██████
    █████▀▄▀████░██████
    █████░██░█▀▄███████
    ████▄▀▀▄▄▀███████
    █████████▄▀▄██
    █████████████████
    ███████████████████
    ██████████████████
    ███████████████████
     
     $20,000 
    WEEKLY RAFFLE
    |



    █████████
    █████████ ██
    ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
    ▀██░▐█████▌░██▀
    ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
    ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
    ▀█▀░▀█▀
    10K
    WEEKLY
    RACE
    100K
    MONTHLY
    RACE
    |

    ██









    █████
    ███████
    ███████
    █▄
    ██████
    ████▄▄
    █████████████▄
    ███████████████▄
    ░▄████████████████▄
    ▄██████████████████▄
    ███████████████▀████
    ██████████▀██████████
    ██████████████████
    ░█████████████████▀
    ░░▀███████████████▀
    ████▀▀███
    ███████▀▀
    ████████████████████   ██
     
    ..►PLAY...
     
    ████████   ██████████████
Page 163
Viewing Page: 164